Problem

Problem

PROBLEM LYRICS Intro it’s O Kinihun, VERSE ONE Iwo koko ni problem Make you Dey look who help you solve am Too many people no like disturbance Maybe my tears go help dissolve am and I know Many frenemies Wey dey there with me When the jolly good Now dem don Dey miss When I get shit Wey don hit the ceiling fan BRIDGE: Iwo koko ni problem Na then you go know who Dey for you Ile aye yi oun s’ofè Oluwa mo bo se n pin ola è Abani jeun Toba di lale But you Dey miss when the morning reach We no dey see your brakelight when your money reach Ogbeni Iwo koko ni problem CHORUS: Shey I go lie for you No ahh ahh no ahh ahh Shey I go lie for you No ahh ahh no ahh ahh 2nd VERSE Naso we Dey chill Card come decline for the club and the hotel lobby Everybody begin dey look with my dark shades on I don’t see nobody Edakun mo ma n tiju gan When I enter problem I no Sabi ask for help Even when I get accident when I ask everybody begin to dissapear BRIDGE: Iwo koko ni problem Na then you go know who Dey for you Ile aye yi oun s’ofè Oluwa mo bo se n pin ola è Abani jeun Toba di lale But you Dey miss when the morning reach We no dey see your brakelight when your money reach Ogbeni Iwo koko ni problem CHORUS: Shey I go lie for you No ahh ahh no ahh ahh Shey I go lie for you No ahh ahh no ahh ahh

Problem

OJayy Wright · 2025