On God

On God

Life is deeper than you see it No other way about it How you do it how you work it that you gonna make it If you no get money my brother go double the grind Because If we no get money we don **** up big time It’s like a race and we no go fit to carry last life is bitter but I mix I’m with berry blast na pikin wey sabi music wey go Dey quick dance Ikeja I come from we no Dey give chance . Lonely days lonely nights I **** up any beat like it’s sex in the nights Na where the money Dey una go see my head light And if e no pay Omo that na red light Many many days many many struggles So many people no Dey forking care about the hustle Many things I go through Many things you don’t know If you waka for my shoes moda4ka You go humble As a roadman I be moving on a low As a Badman me no fear go slow Headed to the top Steady nonstop Moving on God I no Dey hear their talk Roadman I be moving on a low Badman me no fear go slow Headed to the top Steady non stop Moving on God I no get hear their talk They were praying my demons be killing me killing me slow, The faking and hating making jhay thebeliever grow All of my life bad man never been holy Only one life so I give God the glory Killing me killing me killing me slow The faking and hating making jhay Thebeliever grow All of my life Badman never been holy only one life so I give God the glory Kholi kabelo No matter the difficulty we must wear fendy cloth 245 for vanity Spend the money frequently No matter the economic condition of the country When we buy rice we go stil buy turkey Only one life so i live it to the fullest As you Dey pray for alubarika Mind the way you folllow nyash No go Dey for m say you be money bag Or them go bomb you like a taliban As you Dey pray for alubarika Mind the way you folllow nyash No go Dey for m say you be money bag Or them go bomb you like a taliban As a roadman I be moving on a low As a Badman me no fear go slow Headed to the top Steady nonstop Moving on God I no Dey hear their talk Roadman I be moving on a low Badman me no fear go slow Headed to the top Steady non stop Moving on God I no get hear their talk They were praying my demons be killing me killing me slow, The faking and hating making jhay thebeliever grow All of my life bad man never been holy Only one life so I give God the glory Killing me killing me killing me slow The faking and hating making jhay Thebeliever grow All of my life Badman never been holy only one life so I give God the glory

On God

Jhay TheBeliever · 2025