VERSE: Dem say i suppose be pastor but im a bad guy 2am on the street of lagos rolling with my homeboys no be sey we no like the rolls royce as money no dey so we use bus we trynna catch a show see the road block thats the kind of life we live in lagos some people dey the party for the hold up CHORUS i say good morning my neighbours tell me how you doing my neighbours wetin you find make e no lost [wetin you find make e no lost] becos the street is contangious only jah jah na him dey save us no be everybody student for the campus [egbe titi] VERSE2: Life e no easy everybody packaging na efizy yeah yeah gimme make i reason [make i reason dada] ogbeni eh this is lagos everybody packaging forming famous and some people dey the corner wey dey jealous steady becease me know sey my time e no be thier time thier time e no be my time me i no mind me steady on my line CHORUS i say good morning my neighbours tell me how you doing my neighbours wetin you find make e no lost [wetin you find make e no lost] becos the street is contangious only jah jah na him dey save us no be everybody student for the campus [egbe titi] BRIDGE: becease me know sey my time e no be thier time thier time e no be my time me i no mind me steady on my line X2 CHORUS i say good morning my neighbours tell me how you doing my neighbours wetin you find make e no lost [wetin you find make e no lost] becos the street is contangious only jah jah na him dey save us no be everybody student for the campus [egbe titi]
G'wheen的其他专辑
- 2025
- 2025
- 2023
- 2023
- 2021