In My Corner

In My Corner

If to say NA Man wey Dey do am for me You no go hear about me I'm telling you (Im telling you) Protect me from The things I cant see If no be so I go be history Im begging you (Im begging you) As baba put hand on me Block dem eyes to see No stopping me im steady On my Lane im killing it Why dem Wan see losing it Oh no Make I tell u tins wey u dunno Been on my grind from the get go Lota lota tins wey you dunno E get reason why I no dey talk too much (EH EH EH) Me I dont bother Only god in my corner Me I no dey bother Only god in my corner Me I no dey bother Only god in my corner Holy father holy father NA only you I gat no other They want to see the tears on my face But I know the devil is a liar Mountains high n valleys low Know you walking right beside me NA d only tin wey dey give me gingah Now I walk around like I be simba Dem Wan turn for my **** up But baba turn am to my setup Now dem jealous Wen I walk up They cant talk they cant talk noo Me I dont bother Only god in my corner Me I no dey bother Only god in my corner Me I no dey bother Only god in my corner

In My Corner

TareeQ · 2022

TareeQ的其他专辑