Oh god of dbee Shey bi you say make we search wey we go find Wey we go find, wey we go find I don pray, I come search I want find my babe, all set Dbee pɛkyɛɛ like my eye get E be this I dey want, this I dey find If you do for me I go happy, man go sati This I dey want, this I dey find If you do for me I go happy, man go sati Oh god of dbee Shey bi you say make we search wey we go find Wey we go find, wey we go find Oh god of dbee Shey bi you say make we search wey we go find Wey we go find, wey we go find Aah aaahh aaaahhh!!! When my dbee go come my way (where my dbee, where my dbee) Aah aaahh aaaahhh!!! When my dbee go come my way (when my dbee go come my way) Country hard oo, wey life dey stress oo I need me somebody to change my life We taya dey search, what we get too dey stress oo Destiny helper, you for siehɔ, make I dey cool Nana nyame e, sɛ wo kyikyɛ a Ma ne nnso me su oo, me pɛ dada ba Tu gu me so oo, me pɛ dada ba Haah, nana nyame e, sɛ wo kyikyɛ a Ma ne nnso me su oo, me pɛ dada ba Tu gu me so oo, me pɛ dada ba Oh god of dbee Shey bi you say make we search wey we go find Wey we go find, wey we go find Oh god of dbee Shey bi you say make we search wey we go find Wey we go find, wey we go find Aah aaahh aaaahhh!!! When my dbee go come my way (where my dbee, where my dbee) Aah aaahh aaaahhh!!! When my dbee go come my way (when my dbee go come my way)
Eni Baid的其他专辑
- 2025
- 2025
- 2024
- 2024
- 2022
- 2016