Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Make una hear my story when I day hussle for money hmm hmm Make una hear my story when I day chopunu nothing E be like some kind things wan day jagaja my spirit for nothing( e be like somekind things) Becoz government no day do anything right way go make am funny 'say lie lie/ Way be say everything fight Way be say things don day choke my mind Way be say government day pay dirty price Na Im go make maka ask dem why Say why why If president go tofunmi E mean say Jangovernor u go stand holy Say da be why dema pipu dema vote u in Coz dem believe u go give them e choco milk Say na prizzz prison prizz See all ma pipu in the prison prison Innocent people in the prison prison Prison prison Say na prizzz prison prizz See all ma pipu in the prison prison Innocent people in the prison prison Prison prison Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Since when we were youngens na thesame thing dem dey talk Them loot our resources Them shift am go abroad Them promise us protection but our people just dey die For this our country na by grace we dey survive See my people dey suffer I say my people dey suffer. Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh) Them wan carry our people turn into their slave Omoh me i no go fit become their slave Them dey do us wuru Jaga jaga Nyama nyama chai(ahhhhhhhh)
Makwe的其他专辑
- 2025
- 2024
- 2023