Busybody

Busybody

Isi mu ooo K baby baby you call me baby baby oh Luiz produce am Verse 1 You gat me feeling butterflies in my belly See the way you roll the waist like Kelly Girl your body nice and clean Say your dimples then blow my mind yeah Reset my settings i like the way you handle the tings Soft oh jejely Soft oh jejely Uh uh uh Busybody busybody wey i be busybody I like the way you gum body E dey make me touch you body touch you body Chorus Anytime i see you i see you girl Busybody busybody worry me gan X2 Baby girl you fyn odor See the way you burst my brain odor (eh) 30 minutes missed calls i still dey call Fours hours ago I'm still on call Me i don fall me i don fall oh x2 Say your body say your body killi person Oh shawty be paddy love your body Love your body love your body Verse 2 I like am just d way your body dey Baby bianu make we jeka soro Shey you shey you no go run away If I tell you make you be my Lolo Of course na you wey de for my head Biko gimme chance I no go comot We go dey oge nile Chop aKara De fry plantain Oh my God oh my God o Emina eminado All my life I never see your type See your type oh no Oh my God oh my God o Emina eminado All my life i never see your type Bami jo oh Chorus Anytime i see you i see you girl Busybody busybody worry me gan X2 Baby girl you fyn o jor See the way you burst my brain o jor (eh) 30 minutes missed calls i still dey call Fours hours ago I'm still on call Me i don fall me i don fall oh x2 Say your body say your body killi person Oh shawty be paddy love your body Love your body love your body Oh yeah oh yeah Kaybaby your paddy yeah

Busybody

Kyzkid · 2025

Kyzkid的其他专辑