Bad Person

Bad Person

Wetin I don do? Wetin I no do? Plenty things them say All of them I do Some say he's too good To some I'm too bad All of them don't care 🤷‍️ They just want you down No allegation wey you Go raise wey you No go find me guilty I'm tired of trying to be nice At the end still regret it Me I be bad person I no dey try to prove wrong Cus I no get the evidence I no dey do transfer No matter how your story touch Brother man make we face our fears Ahhhhh ahh ahh ahh Ahhhh ahh ahh ahhhhh Ahhhh ahh ahh ahh Brother man make you face your face Ahhhhh ahh ahh ahh Ahhhh ahh ahh ahhhhh Ahhhh ahh ahh ahh Brother man make you face your face Am singing in pains Cause am saying my mind Y'all don't get It no man is perfect I try to be good Them say is too bad If you care them go say you bad And if you too care Them go say you bad Why uhna dey stress person Wey Dey try? The street no funny and I pray we win And I wish you all that you wish me You call for help I go help you When I go need your Help I no go see you What is your essence In my life if you no fit show me The love wey I show you Brother make we keep the space I just want my peace I no want stress Mo'n shishè karakara kin lê di eni nla And I know say I go make am ooo Ahhhhh ahh ahh ahh Ahhhh ahh ahh ahh Ahhhh ahh ahh ahh Brother man make you face your face Ahhhhh ahh ahh ahh Ahhhh ahh ahh ahhhhh Ahhhh ahh ahh ahh Brother man make you face your face Me I be bad person I no dey try to prove wrong Cus I no get the evidence I no dey do transfer No matter how your story touch Brother man make we face our fears

Bad Person

TeeBlqc+ · 2024

TeeBlqc+的其他专辑