Dey waka waka Dey follow the things wey dey happen for here oo make you see me Everybody come Dey look ooo dem dey wonder na who be this ooo I come tell them who I be oooo Ojo ti pe, You and I we dey the back to the basics eeee